Mr kwesi amissah arthur biography


  • Mr kwesi amissah arthur biography
  • Mr kwesi amissah arthur biography

  • Mr kwesi amissah arthur biography wikipedia
  • Mr kwesi amissah arthur biography wife
  • Kwesi amissah-arthur cause of death
  • Kwesi nyan amissah-arthur
  • Mr kwesi amissah arthur biography wife...

    Kwesi Amissah-Arthur

    Kwesi Amissah-Arthur

    Paa Kwesi Bekoe Amissah-Arthur (dem born am as William Edmund Davidson Amissah-Arthur)[1] (29 April – 29 June ) be Ghanaian economist, academic den politician wey be de fifth Vice-President of Ghana insyd 4th Republic, for office from 6 August until 7 January , under PresidentJohn Dramani Mahama.

    Previously, na he be Governor for de Bank of Ghana from to

    PresidentJohn Dramani Mahama nominate am to be de vice-president a week after dem swear Mahama am in.[2] Dis be when sudden death of John Atta Mills on 24 July [3] He cam turn vice-president on 6 August , as he dey follow vetting by de Parliament of Ghana.[4]

    Early life den education

    [edit | edit source]

    Dem born Amissah-Arthur for Cape Coast on 29 April ,[5] wey be de capital of de Central Region of Ghana, at de time organized as British Gold Coast Colony.[6] Ein mummie, Effie Amissah-Arthur dey cam from de Hutchfu